Home ๐ŸŽฌ Bollywood ๐ŸŽต Pakistani ๐ŸŽค English Pop

Jamboree

๐Ÿ‘ค Mr Eazi โ€ข ๐ŸŽผ The Evil Genius โ€ข โฑ๏ธ 2:32
๐ŸŽต 1714 characters
โฑ๏ธ 2:32 duration
๐Ÿ†” ID: 4889171

๐Ÿ“œ Lyrics

Zagawhat
It's your boy Eazi (ye)

I remember the day
Wey I dey tell u sey we for dey
U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan

I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan

Oya baby Jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

When u dey para na prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today
I no go commit adultery oo
That na true
'Cause me I'm with you all the way
That kind cruise

Oya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Oya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

โฑ๏ธ Synced Lyrics

[00:01.82] Zagawhat
[00:03.96] It's your boy Eazi (ye)
[00:08.98] I remember the day
[00:10.86] Wey I dey tell u sey we for dey
[00:13.76] U bin dey do like sey you no no sey me I dey feel you Gan
[00:18.23] I remember the day wey you dey form when me I dey toast you
[00:23.04] You been dey do like say you no no sey me I dey feel you Gan
[00:27.70] Oya baby Jamboree
[00:29.68] I like the way we gum body
[00:32.24] If na money I go spend money
[00:33.59] If you dey for me me I dey for you
[00:36.73] Oya baby jamboree
[00:38.88] I go like to be your Alhaji (your sponsor)
[00:41.42] If na money I go spend money
[00:42.86] If you dey for me, me I dey for you
[00:47.05] Fall in love o
[00:48.67] You dey make I fall in love o
[00:51.23] I no no wetin u do me wey dey make I fall in love o
[00:56.06] Fall in love o
[00:57.83] You dey make I fall in love o
[01:00.52] Me I no no wetin u do me wey dey make me fall in love
[01:05.05] Make I drink you like water
[01:06.60] You be my taste just like Fanta (ah)
[01:09.51] Bread and butter
[01:11.62] Make you dey coolu coolu my temper
[01:14.53] When u dey para na prada
[01:16.14] Friendly na Fendi
[01:17.29] All for you
[01:19.39] I go dey credit you monthly
[01:20.38] Service you daily
[01:22.16] Talk and do
[01:23.50] And if we marry today
[01:24.83] I no go commit adultery oo
[01:27.25] That na true
[01:28.26] 'Cause me I'm with you all the way
[01:31.20] That kind cruise
[01:33.08] Oya baby jamboree
[01:35.11] I like the way we gum body
[01:37.30] If na money I go spend money
[01:38.86] If you dey for me, me I dey for you
[01:42.24] Oya baby jamboree
[01:44.19] I go like to be your Alhaji (your sponsor)
[01:46.79] If na money I go spend money
[01:48.14] If you dey for me, me I dey for you
[01:52.50] Fall in love o
[01:53.96] You dey make I fall in love o
[01:56.40] I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
[02:01.38] Fall in love o
[02:03.19] You dey make I fall in love o
[02:05.84] Me I no no wetin u do me wey dey make I fall in love
[02:10.31] Make I drink you like water
[02:11.91] You be my taste just like Fanta (ah)
[02:14.90] Bread and butter
[02:18.01] Make you dey coolu coolu my temper
[02:19.62] Make I drink you like water
[02:21.41] You be my taste just like Fanta (ah)
[02:24.63] Bread and butter
[02:26.25] Make you dey coolu coolu my temper
[02:28.30]

โญ Rate These Lyrics

โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†โ˜†
Average: 0.0/5 โ€ข 0 ratings