Yawa No Dey End
๐ต 1509 characters
โฑ๏ธ 2:31 duration
๐ ID: 11408804
๐ Lyrics
Ohh, wetin go kill a man na billing oh
Oh, oh-oh-oh (you wan hear gbedun?)
Majeeed baby, ohh
(Supa)
I get ten k for aza (oh, no)
And my padi wan borrow the raba
My shawty wan do data
My mama call me later, she need funds oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba (mo gbe)
Omo them go shoot my leg catapult oh
But I go live life
I go chop life
My brother, yawa no dey end
Yawa no dey end
Oh, I go live my life
Oh, I go chop my life
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey end, yeh
Yeah, I made a million dollars (chill)
Now I'm tryna make some billion dollars (opor por por por)
Be like anytime wey I climb one ladder
E get another one wey go take me higher, higher oh
E no dey end
But I go gbadun my life 'til the end
If you been get oh
Dem a your friends oh
If you no get oh
Dem a go shenk oh
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You dey hustle, you must get time to wine and dine
'Cause one day all man must to kpai
So my guy make you live your life
But I go live life (oh no)
I go chop life
My brother, yawa no dey end
Yawa no dey end (no dey, no dey)
Oh, I go live my life oh (oh, no, no, no)
Oh, I go chop my life
'Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
Yawa no dey end (yawa no dey end oh)
But I go live life (pon deck)
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey end (no dey end oh)
But I go live my life
Oh, I go chop my life
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey end
Billing opor por por
Opor ju
(Ahh, it's Mr. Shady on the mix)
(Dream Empire)

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:01.22] Ohh, wetin go kill a man na billing oh
[00:06.82] Oh, oh-oh-oh (you wan hear gbedun?)
[00:13.13] Majeeed baby, ohh
[00:18.32] (Supa)
[00:19.67] I get ten k for aza (oh, no)
[00:21.13] And my padi wan borrow the raba
[00:23.64] My shawty wan do data
[00:25.84] My mama call me later, she need funds oh
[00:28.98] For this kind matter
[00:30.45] Na me be my one and only comforter
[00:32.39] And if I say no raba (mo gbe)
[00:35.45] Omo them go shoot my leg catapult oh
[00:38.29] But I go live life
[00:40.07] I go chop life
[00:41.59] My brother, yawa no dey end
[00:44.68] Yawa no dey end
[00:47.10] Oh, I go live my life
[00:49.34] Oh, I go chop my life
[00:51.47] 'Cause yawa no dey end
[00:54.36] Yawa no dey end, yeh
[00:57.36] Yeah, I made a million dollars (chill)
[00:59.12] Now I'm tryna make some billion dollars (opor por por por)
[01:01.45] Be like anytime wey I climb one ladder
[01:03.83] E get another one wey go take me higher, higher oh
[01:07.37] E no dey end
[01:08.51] But I go gbadun my life 'til the end
[01:10.76] If you been get oh
[01:12.38] Dem a your friends oh
[01:13.24] If you no get oh
[01:14.30] Dem a go shenk oh
[01:16.46] Sometimes you gotta sip and drink palm wine
[01:18.56] You dey hustle, you must get time to wine and dine
[01:21.12] 'Cause one day all man must to kpai
[01:22.99] So my guy make you live your life
[01:27.37] But I go live life (oh no)
[01:28.30] I go chop life
[01:29.42] My brother, yawa no dey end
[01:32.81] Yawa no dey end (no dey, no dey)
[01:34.73] Oh, I go live my life oh (oh, no, no, no)
[01:37.29] Oh, I go chop my life
[01:39.67] 'Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
[01:42.53] Yawa no dey end (yawa no dey end oh)
[01:45.03] But I go live life (pon deck)
[01:47.36] I go chop life
[01:48.80] My brother yawa no dey end
[01:51.61] Yawa no dey end (no dey end oh)
[01:54.14] But I go live my life
[01:56.60] Oh, I go chop my life
[01:58.74] 'Cause yawa no dey end
[02:01.53] Yawa no dey end
[02:03.37] Billing opor por por
[02:05.21] Opor ju
[02:07.13] (Ahh, it's Mr. Shady on the mix)
[02:09.53] (Dream Empire)
[02:10.36]