Reset Button (feat. Otega)
๐ต 1547 characters
โฑ๏ธ 1:59 duration
๐ ID: 10691323
๐ Lyrics
Oh-oh-oh
Hmmmm mmmm
It's rapid the sound pika
Brother if you dey hustle you go wait
No be everyday you go dey complain
You dey worry say you no get shoe
And some people them no get leg o
Keep your fingers cross
Oni pe de be
Wahala wey dey be say boys no dey get Patience
Everybody wan dey wear latest
Before you buy Hennessy enjoy your red label
I live my life one day at a time
And on my life I been on my grind
If you taste money to make you happy
Then your search for happiness will never end
Everyday I dey pray make them no see me finish
As I dey move make them no see me finish
Even if them see me finish
I get my reset button
Everyday I dey pray make them no see me finish
As I dey move make them no see me finish
Even if them see me finish
I get my reset button
Omo arun owo o da
Gotta send some to my mother
Gotta send some to my papa
But dem say na time make e no long like anaconda
Baba bami se yin kia Kia o
Omo toba sise dede
Loma gbowo dede
Omo toba mowo dele
Ni baba ma yin
Sometimes I'm down
Sometimes I'm good
But everyday I dey wait for my time
Make them no no as I dey see money
Make them no turn my teeth to opener for Family meeting

Omo them no see me finish o
I get my reset button
Kan bayi o oh-oh
Otega
Otega gan gan
Blaqmixsuitelepulieblaq

โฑ๏ธ Synced Lyrics
[00:11.13] Oh-oh-oh
[00:13.44] Hmmmm mmmm
[00:15.44] It's rapid the sound pika
[00:16.81] Brother if you dey hustle you go wait
[00:18.97] No be everyday you go dey complain
[00:21.28] You dey worry say you no get shoe
[00:23.36] And some people them no get leg o
[00:26.39] Keep your fingers cross
[00:27.37] Oni pe de be
[00:28.25] Wahala wey dey be say boys no dey get Patience
[00:30.98] Everybody wan dey wear latest
[00:32.64] Before you buy Hennessy enjoy your red label
[00:34.32] I live my life one day at a time
[00:37.52] And on my life I been on my grind
[00:39.98] If you taste money to make you happy
[00:41.57] Then your search for happiness will never end
[00:43.74] Everyday I dey pray make them no see me finish
[00:46.46] As I dey move make them no see me finish
[00:49.05] Even if them see me finish
[00:50.64] I get my reset button
[00:52.60] Everyday I dey pray make them no see me finish
[00:55.26] As I dey move make them no see me finish
[00:57.51] Even if them see me finish
[00:59.47] I get my reset button
[01:00.63] Omo arun owo o da
[01:02.58] Gotta send some to my mother
[01:04.21] Gotta send some to my papa
[01:05.85] But dem say na time make e no long like anaconda
[01:08.62] Baba bami se yin kia Kia o
[01:10.21] Omo toba sise dede
[01:11.96] Loma gbowo dede
[01:14.26] Omo toba mowo dele
[01:17.15] Ni baba ma yin
[01:18.51] Sometimes I'm down
[01:19.78] Sometimes I'm good
[01:21.12] But everyday I dey wait for my time
[01:23.79] Make them no no as I dey see money
[01:25.13] Make them no turn my teeth to opener for Family meeting
[01:27.72] Everyday I dey pray make them no see me finish
[01:30.47] As I dey move make them no see me finish
[01:33.09] Even if them see me finish
[01:34.60] I get my reset button
[01:36.61] Everyday I dey pray make them no see me finish
[01:39.32] As I dey move make them no see me finish
[01:41.92] Even if them see me finish
[01:43.50] I get my reset button
[01:47.19] Omo them no see me finish o
[01:48.96] I get my reset button
[01:50.16] Kan bayi o oh-oh
[01:52.64] Otega
[01:53.71] Otega gan gan
[01:54.27] Blaqmixsuitelepulieblaq
[01:54.27]